
How JNIM wey get link wit al-Qaeda take turn one of di most deadly terror groups for Africa
Surging jihadist violence wey dey sweep across Burkina Faso, Mali and Niger dey make pipo worry say di Sahel region for West Africa fit dey destabilised. One umbrella group wey get link wit al-Qaeda dey claim say na dem do most of di attacks but who dem be …